
CoreNews Ghana's Weekly Pidgin News Purely Satirical* 27/11/2023
- hope fmghana
- Nov 27, 2023
- 2 min read
News Wey Dey Jirapa
1. Witchcraft or eye enter, as some peson go burn a farmer wey dey Hain en 250 acres maize farm.🥲🥲
2. We no reach January self but Jirapa pipo start de burn dema bushes.🥲🥲
3. Wonders they say shall never end. Jirapa pipo see wonders as light wires de suspend for air sekoff burning of the pole.😂😂
4. Some NPP pipo for Jirapa go petition dema party say make dem disqualify Hajia Salifu for dema primaries inside.😃
5. Back to square one as pipo start de ride motor bike without helmet in Jirapa. As we get close to Christmas aaah de police for de gee oooh🙂🙂
6. Like joke like joke the year de come end, JMYA chairman still de cook for kitchen. Meeting self dem no fit organize talk of Jamboree🤪🤪
7. As BECE results comot aah, some pipo de take calculator calculate dema grades. So Jirapa Municipal no go fit get single grade again?🫣🫣🫣
8. Country make hard, women wey dey Jirapa don carry three children jakpa as husband de come call for help.🤣🤣
News wey dey outside Jirapa
9. Mahama 24hr economy don't cause confusion, VEEP talk say ebi bad idea at the same time he talk say e dey happen, chop bars dey operate for night 😅😅😅
10. Regional Minister talk say, if farmers go to farm in the night, some persons go take demma wives, 24hr economy wahala 🤪🤪🤪
11. Trade Minister say Make dem give am fans as he presents Bill wey go restrict imports, opposition talk say ego breed corruption 🤔🤔🤔
12. NPA talk say dem confirm say manganese dey some fuel consignment wey come Ghana, Upper West we make safe or not?
13. Leading party's members dey lobby gidigidi for VEEP position, who go second Mahama or Bawumia?
Copyright @CoreNews Ghana LBG, 2023




