top of page

CoreNews Ghana's Weekly Pidgin News: News wey dey concern Jirapa.

  • Writer: hope fmghana
    hope fmghana
  • Oct 9, 2023
  • 3 min read

1. Over 2,200 pipos wey turn 18yrs for Jirapa force go write demma names put EC register, but e hard say one go fit tell the polling station breakdown for now you sure say dey all want vote or dey want ID card?šŸ¤·ā€ā™€ļø

2. Assisi girls wey go Accra make Jirapa proud as dem chop second for "borla" competition, now pipos de wish dem well for NSMQ today as dem dey face Achimota and Notre Dame Girls 😁😁😁

3. The man wey always dey on the fence, chop plenty love as he chop en birthday alone 🤪, the man on the fence motivate chaw menez with en life journey, but pipos dey pray say by next year he go climb inside the fence go chop Hon Assembly man 🤪🤪

4. A son of the soil (Prof E. K. Derbile) go chop big post (Pro VC for en second term) for Simon Diedong Dombo University of Business and Integrated Development Studies (SDD UBIDS wey dem used to call UDS Wa Campus), Congrats Prof šŸŽ‰šŸ‘šŸ‘®šŸæā€ā™‚ļø

5. Sad news catch Jirapa as fine young girl wey finish school noooo, death take am do yawa. 😌😌, we for pray for good health dailyšŸ™šŸæ

6. Ei Jirapa son bi talk something oh, he want talk say if menez get intention say dey want chop post aah dem dey come house more times, he go talk am different way 🤪🤪🤪

7. Jirapa get big boys ankasa, Prof Tengan for Bolga Technical University talk say, government for put more money for research wey de concern renewal energy āœŒšŸæšŸ„°

8. Boyz all ran go Lawra for Kobine, but e no clear whether boys dey go search gers or dem dey go learn culture 🤣🤣🤣

9. Kobine dey sweet oh, de way menez de rush go no erh, when Jirapa go revive Bongo? Chairman Jude for go see Reagent? The youth de wait 😁😁😁

10. As boys go Lawra no, we dey pray say months to come no girl go come plus en parents searching any bro with belly oh, you guys for dey gee🤪🤪🤪

News wey dey outside Jirapa

1. Dumba here Dumba there, the Waala pipo dey chop Dumba as demma brothers wey dey Savannah and Northern Region too dey chop, as for Jirapa we dey wegged Christmas 🄰🄰🄰

2. Wa SHS wey be Science resource school go chop last as Ashiaman getto Boyz go wallop dem 🤣🤣🤣,

Nansec boys wey Assisi girls take scrap floor de wegged Assisi annihilation today 🤪🤪🤪

3. Ghana be banana Republic ampa, Addison no see hooligans wey he dey call minority hooligans. Again, some alleged elephant party young men go storm UTV šŸ˜”šŸ˜”šŸ˜”

4. Finally, finally Anata judgement don drop, e lucky say some charges dey run together, like he dey go prison for 71 years but e reduce come 22 years 😁😁😁

5. Confusion don come for Nandom as MCE and NDC chairman de fight over voter transfer, both parties don issues statements already 😁😁😁. They forget say them all be brothers self.

6. Enemies dey say no be God, GFA president Kurt Okraku win en second term simple, but menez de ask where be Afriyie en supporters wey Kurt get 98% of the votes 😃😃😃, like he go waste menez time if he wasn't even disqualified saf šŸ˜…šŸ˜…šŸ˜…

7. Hamas pipo say all die be closing eyes as dem first go bomb Israel, ei šŸ¤”, Israel President say ebi war get up like that 😁😁😁

8. Maybe what Jirapa son sey if pipo want chop post dem dey come home more times go fi be true oh for brothers for Lawra as Karbo no show up for Kobine, like he be MP ah, he go come šŸ˜†šŸ˜†šŸ˜†

9. Selorm the number 9 go chop coveted Ghana Most Beautiful, as Upper West pipo still dey cry demma Rep eviction, Jirapa pipo still no dey hear about Jirapa most Beautiful, sponsors no dey or what? 😁😁😁

Purely Satirical

Ā®ļø CoreNews Ghana LBG, 2023

Ā 
Ā 

Recent Posts

See All

MORNING SHOW

4:00 – 5:00 One hour - Worship songs to start the day.

5:00 – 6:00 - One hour - Prayers and inspirational speeches

6:00 – 9:00 - 2 hours - Morning show 

9:00 – 10:00 - 1 hour - Musical interlude

10:00 – 11:00 - 1 hour - Sports

11:00 – 12:00 - 1 hour - Entertainment

12 – 12:30 - 30 minutes - News

12:30 – 13:00 - 30 minutes -  Musical interlude

AFTERNOON SHOW

13:00 – 15:00 - 2 hours - Socio – political show

15:00 – 18:00 - 3 hours - Drive time

18:30 – 19:00 - 30 minutes - News

NIGHT SHOW

19:00 – 20:00 - 1 hour - Community agenda

20:00 – 22:00 - 2 hours - Relationship and lifestyle

22:00 – 00:00 - 2 hours -  Musical interlude

4.jpeg

© 2025 by Hope Radio 96.7fm - Powered and secured by Novel Leaf Design Agency (+233 20 951 4618)

bottom of page